MRS. FIRSTLADY | 10/24/2012 3:39:05 AMKINDNAPPERS WHERE UNA DEY OOO!!! SEE DEM OOOO!! GO COLLECT THOSE CARS ABEG!!! FAST FAST
Reply this thread
Pink babe | 10/24/2012 4:14:04 AMU dey craze, instead of wishing them well, u are talking s**t , anyway i wish u guys all the best in jesus name
Reply this thread
MRS.FIRSTLADY | 10/24/2012 7:07:10 AM |
PINK GOAT, ABI PINK EYE DEY WORRY U!!! BLOODY EDIOT
Richie's momma | 10/24/2012 5:09:59 AMI luv marvellous and Toun. Congrats guys. You deserve it.
Reply this thread
Ruth | 10/24/2012 5:41:23 AMGod pls help me too to succeed IJN. COngrats my pipul
Reply this thread
Sisi | 10/24/2012 6:14:40 AMWhich kind prayer bi that , that your prayer na back to sender na you e go consume
Reply this thread
FUNMI | 10/24/2012 7:51:22 AMAYO
MARVELOUS
ADETOUN
CONGRATS ........ITS GOOD TO BE HARDWORKING...........
REWARD FOR COMMITMENT
AM HAPPY FOR YOU
Reply this thread
OPEOOOOOOOO | 10/24/2012 7:53:13 AMGENTLE LADY NI MI MI I SE FIGHTER O....................ADETOUN CONGRATS
Reply this thread
Sisi | 10/24/2012 8:19:24 AMY do ppl like using other ppl's I'd,can't u use ur head n get ur own I'd?na wa o
Reply this thread
Chemberlyn | 10/24/2012 2:38:44 PMWhen did start talk of endin na wah oo...i gbadu season 3 shaa..kongrate guys
Reply this thread
Sassy | 10/25/2012 5:53:02 AMCongrats to u Marvellous o.I am so happy 4 u.
Reply this thread
jadejeje | 10/26/2012 11:16:47 AMcongrats guys, u all worked very hard to earn your prizes zes and i ve no doubt watsoeva dat dis is just the begininnig of gud
Reply this thread
mistress | 12/16/2012 9:52:57 AMcongrats guys,may you continue to shine in JESUS name,AMEN.
Reply this thread