Onyifashion | 7/11/2012 9:20:09 AMWizkid 1daful boy!
Reply this thread
shorty | 7/11/2012 9:44:11 AM |
Has his school got no name? What do u mean by private uni?
The boy ugly sha! Em no even tall sef. I pity em girl friends.
Jmk | 7/11/2012 10:55:00 AM |
Wetin u mean say he no fyn,where d guy dey talk today u no fit near him. U better think about ur future and betterment of ur lyf.busy body
Lord | 8/3/2012 10:25:35 PM |
Bt e b like say d girls wey him d folow pass him poweroooooooooooo
Scott lenzi | 8/19/2012 4:59:32 AM |
Woman no da pass man power o guy so jst luk up guy,wizkid u 2 much jara.jst kip da fun.
Mr man alone | 1/18/2013 2:02:18 PM |
Wizkid i lyk u, go ahead o boy u fyn pass ur enemies. U b biger boy nw..ya dat is me. MR MAN ALONE in d stedio
wizkid | 3/11/2013 11:25:12 AM |
i like u too
Clare | 3/25/2013 3:38:32 AM |
Go ahead guy,d sky is ur limite i luv ur songs cheer.
Sylvanus m y | 3/17/2013 3:22:34 AM |
Wizkid u aea too mush for cuz i lk ur music.so i want u to tel me wat is ur busnes.dx my numba if u can cal me
emmy 4 real | 9/12/2012 5:00:54 AM |
wizz kip de fire burning ...ur music has gone overall..u re a very talented guy....bk in d days wen will were kid dat wil play 2geda..nw u're nw like an eagle flying above de sky.....kip it up
Pk | 10/1/2012 4:04:38 AM |
You to much, pls just de reals am 1 by 1
ur my guy | 1/1/2013 7:49:47 AM |
ure a vry talented guy...u rock...ure voice iz great, u've got swags...kip it up...u're awsome
Busola gurl | 11/23/2012 12:56:17 AM |
I luv ur swag d sing wey u sing dat u say god will make u biger oooo i pray dat u get biger ooo i like dat song kip it on.
Rikky | 9/18/2012 2:14:56 PM |
Hmm hw u tak no ameboo oshi
Victor | 9/30/2012 1:28:56 AM |
Rikky leave the boy alone, wizkid i love you don't mind them
Wopara uchechi | 1/24/2013 1:35:31 AM |
Wizkid is 2much o mk una leave am o,at least him himself sing pass 100% of nigerian artist owk say's me a.k.a brave boi {wopara uchechi}
Santos A Santu | 11/25/2012 9:11:45 AM |
Who tell u that does girls pass his power?girls de pass man power?
sophia | 12/3/2012 7:39:14 AM |
so tell about your self wizzy
Precious opara | 2/19/2013 11:33:49 PM |
Handsome boy, continue in ur work. U shall succeed.
Mascot | 1/10/2013 11:51:03 PM |
Na money wey cause am wey he dey carry gals wey pas him
Mopride southkid | 4/10/2013 4:06:09 PM |
Wizkid cn i b ur close frnd plz,na ur best fan b diz abeg na my numb b dis abeg(08102952529 or
Haboo Maerhiham | 8/6/2012 8:55:02 AM |
U dey craze.U fyn rich am?i***t
sophia | 12/3/2012 7:51:00 AM |
i fit craze eh but i get person for house wey get swag pass am..............................so you fit go die
Arekhayeme emmanuel | 1/3/2013 1:10:38 PM |
Wizkid keep it up i am very happy best in eme record thanks
Richy | 1/7/2013 4:35:15 AM |
Adai u 2 badt hw i wish i cn get ur contact i for feat u 4 1 of ma song
kennedy | 8/10/2012 3:37:14 PM |
Shorty ur an i***t...u must be a garraluous n ugly cad
Bab's oluwasogofunmi | 12/1/2012 12:45:00 AM |
its been a long time have been wishing to meet u even just for a second bro but my wish has not come true and i hope one day and very soon....I LOVE U COS U ARE TALENTED
Muhammad wizkid | 1/13/2013 3:05:34 PM |
Snr man,ayo ibrahim balogun na u swagg pass al de musicians,i dey feel u ooo.anyway i dey 4 facebook:*** muhammad hardy wizkid***
Samskido | 4/8/2013 6:29:22 PM |
I think u ar rite bro.wizkid is very talented.he has got it all.i also wish 2 mit him some day.
sophia | 12/3/2012 7:53:20 AM |
e short wey wey so make e go tall
Hafsat | 8/31/2012 5:11:57 AM |
Waitin b ur own self wich one u dey u no go go 5n waiti u wa do u dey talk person own u 5n pas am abi if he stand u fit stand 4 were he stand over sabi na he dey wori u
Spinex | 9/12/2012 5:07:14 AM |
4 me o. Wizkid 5n no b mouth abeg
Stelliequeen | 9/2/2012 12:42:32 PM |
Hi storty,u say wizkid no fine,is not hw far but hw well.
Aeesha | 9/28/2012 9:23:07 AM |
A beg make u kip u daty mouth short cox wizkid no fyn
Tee plus | 10/7/2012 5:32:28 PM |
Aeesha u b f**l.se na 5yn boi dey do am or make person get money and fame.
Azonto | 11/22/2012 12:35:18 AM |
Hello hello
Ifex | 9/14/2012 8:36:37 PM |
Wizkid abeg u 2 much jare....we dey feel u scatter
Nelly~D | 9/15/2012 12:10:34 AM |
Wetin concern u self say him no tall,fine.wetin concern u about his girlfriend,abeg go nd find something doing if u hv no job bcox na only jobless man fit get d time 2 say xo.......
a.k.a.stpaul | 10/4/2012 1:21:21 AM |
i lyk wizzy bt d problm nw na b say im don go join illuminati nd dat iz also 666 dy r anti chris,wizkid u nd davido dnn 4k up 4 joinin dat entity,u r tryin in ur music bt u decided 2 join dm jst 4 d world 2 knw u,dat 2 bad.
Funky jay | 10/4/2012 2:33:11 PM |
Stpaul u be i***t,who tell u say wizkid dey illuminati,u dn see am there b4?no talk nonsense oo
NDeeny | 4/7/2013 12:26:26 AM |
I'm a motherf*****g wizkid fan, salute 2 the king,
Confidence | 11/25/2012 4:17:31 PM |
Guy wl done
maxwell | 1/16/2013 1:43:32 AM |
person way dey sin way no say he go go hel fire wetin u want mak he do na to join illuminit and mak more money before death.
Teemsy | 9/22/2012 5:31:02 AM |
U nko.mumu.u we get mouth lik kpomo.wu go mary u.talkles of lov u wantintin
Solacecute | 9/25/2012 1:25:19 PM |
I'm in love with wizkid, he is so talented. I wish i cld set my eyes on him, at least gv him a hand shake.
c.i | 10/18/2012 9:39:26 AM |
since u know say u no go ever see am go die 4 s**t well its good to die 4 him but he can never die 4 u
Ayinla qudus aka dj quext | 9/29/2012 2:54:45 PM |
Wizzy am ur g8t fan dude guy i kant wait 2 c u,am a dj nd a stdnt 2 am stil 17tin no moni bro moni 4 mixer bt dnt wori i no am stil gona mit u bro tnx
DaviDo | 12/7/2012 5:31:42 AM |
Wait mak wizkid cum buy mixer 4 yu..Ewu..s****d boy
Nana | 9/29/2012 11:24:18 PM |
Wizkid fyn pass urself
Emperor | 10/12/2012 9:25:17 AM |
May una leave de boy alone
crepzy | 10/14/2012 9:18:37 AM |
wad a guy dat pratice gaylism wid his boss i wish him well but he should not allow banky to bang him by anal sex but heis young talented
Dr Iz | 10/25/2012 3:31:49 PM |
You can't be posting stuffs here and writing carelessly. Has his school got no name for the second time. The question should be answered, else in his next album he will claim some people say im no finish school, which school this time? dats why am not too farcy about making these young artists role model whatever, they are f*****g lazy to study.
Pweetywizluv | 11/28/2012 2:14:45 PM |
I like wizkid buh he 2 dey form........
Oluwaseun | 10/28/2012 1:08:14 AM |
Na u know as 4 me d boy fine pass all other young singers
Celine | 12/16/2012 11:55:53 PM |
Guy,e get many young talentd n wel educatd guys out there. Wizkid is jst lucky he's tryin sha.
B b | 11/29/2012 12:05:05 PM |
Jealousy go and slip
Akinduro justina | 3/27/2013 5:34:57 AM |
Who z ugly,i guess u don wrap somtin 4 ur eyes,shey ur boyfrnds or galfrnds fine half of his own,next tym jst dey kip shut o
nickelwizzy | 9/6/2012 3:29:53 AM |
weezy ya onpoint jor..2 anywhr ya stil ma main man..bt wen r u gona release ur nxt album..i cnt wait 2 buy it
olajumoke | 9/12/2012 12:04:28 PM |
who tl u say wizkid no hands he dey ok nw evn me i ft dat hm
Rapid | 11/23/2012 3:46:05 PM |
I love to be a star like u bu
t money ko si,but I see one tin on u is star na
Nura haske | 12/18/2012 8:42:56 AM |
Hw a u wizkid hw u family
Sofi | 1/13/2013 7:21:40 AM |
Na family u wan knw or u wan priase am abeg wizzy u make sense
Sheun | 9/26/2012 7:17:28 AM |
U ar worth dyin 4
Adesola akim | 10/2/2012 8:03:58 PM |
Wizkid is the best in africa
African | 10/9/2012 6:50:45 PM |
Wizkid & More great Artist.
Boy Madon | 11/8/2012 3:04:19 PM |
Since d born me i neva si guy we 5n pass wizkid tokles of him swag. Dats ma number if u dont lyk ma cument jst col me lets put head 2geda
Jessy | 11/23/2012 1:36:11 PM |
Yea,wizkid is gudt 2 da core bt he is feelin 2 proudt 1 of diz dayz,he mst b gudt 2 all even if dere are some wu dnt lyk him
Promzy | 11/3/2012 1:56:08 AM |
Wizkid is a handsome boy ooooooo.....
Samskido | 4/8/2013 6:37:01 PM |
2 me,i tink wiz is d most handsome young talented musician in nigeria so if u guys ar saying wizzy is ugly,i tink u beta go buy cool wata take am wash ur old man face.
Appe | 4/8/2013 3:55:56 PM |
I like get wizkid number ohoh
mee noni | 7/11/2012 9:32:02 AMHow old is this boy sef?
Reply this thread
Idowu idris | 7/26/2012 9:05:50 PM |
U blind u no no say na 20 people we no lyk am na dem sabi as 4 me i too love am.
Florence | 10/3/2012 5:00:30 AM |
Wizkid..z a vry handsum guy jaree...mak una free am 4me jor..,
favour | 10/19/2012 7:04:18 PM |
me lyk wizkid die. his pix nd voice gives me d best joy eva. is nt easy 4 sm1 2 discover his/her talent as much early ad he did my guy csrry go me gbadu u die kissessdssss
lil' carter | 8/31/2012 9:31:15 PM |
Wetin GOD make man nogo destroy am. my guy carry go na ur talent be dat just de go guy no mine ur enemy ok.
Adam nsikak | 9/12/2012 6:53:47 AM |
D guy don make money na so girls go dey die 4 am knw be say he fine o bcos he be superstar.wizkid don make am o but he go fall sha
Luvzkizy | 9/28/2012 9:12:24 AM |
Na u sabi u fyn pas am ?abi na u bi God? wey u se ingo fol i beg my guy no myn dem.
tosino | 1/28/2013 7:53:33 AM |
he is a great star,like it or not
lol | 7/11/2012 10:08:21 AMWizkid just be over hyped. No jealousy intended but i really dont see anything special abt his music as compared to other artists who make good music.
Reply this thread
Cuttiest | 8/4/2012 2:32:28 PM |
Wetin you mean say him music no make sense.sing your own blockhead
JOJO | 8/10/2012 5:30:35 AM |
Do u av 2 use bad language 2 make ur point? I mean no offence bt I fink u re 4rm a jungle, callin som1 an id**t 4 sayin his mind. I luv his music bt he aint so hot as he seems 2 u.
Sparkles | 8/31/2012 4:09:48 PM |
Wiz is handsome n sexy,y una dey jealous am.me sef i wish im be my boyfriend
WISDOM KING | 9/19/2012 1:10:57 PM |
WIZKID 4 LYF
bimb | 8/6/2012 1:58:01 PM |
i think u be jealous cos his music unique past others
W€zzĄ | 8/15/2012 4:47:47 PM |
D boy dey diff nd e sabi sing die
Meme | 9/1/2012 12:12:47 PM |
Wizkid u try,i like em swag,bt u too smal 2 go into music,waitin b d university name way e go na,ah b e no get name.
Segun | 9/8/2012 1:15:59 AM |
So u no know say na Leed City hin go.
crepzy | 10/14/2012 9:28:36 AM |
na cute guy make una go do summersult
Ifex | 9/14/2012 8:42:36 PM |
I no knw why some people go dey do bad bele for oda people......see lol or wat ever u kal ur self if u dnt hv wat 2 say beta shot up
sulbee | 10/2/2012 1:08:08 PM |
Abeg 1person shld tel me if he/shes knws dis gentle young man wei uwna jst dey yan....hmmm nobdy so gerawt jare
Tumi | 10/10/2012 10:39:33 PM |
Wizkid 2 much,no de tok rubish
tmm | 1/28/2013 7:46:39 AM |
he is real cute,no doubt.
Loly | 7/11/2012 10:56:41 AMSmal boy who realized so fast.
Reply this thread
Lil queencie | 7/14/2012 3:07:54 PM |
Bravo weezy,kip d fire stil, is nt easy wish 2 b lyk u soon dat we may carry d muzik world along
Loly | 7/11/2012 10:58:33 AMSmal boy who realized his talent so fast.
Reply this thread
sexy | 8/15/2012 5:20:47 AM |
wizzy no mind dem, na so dem go dey tok. Dz pple wey dey call u names,na dem l**e u pass
Cas | 8/19/2012 2:53:19 PM |
Wizy z cute outside.. Bt ugly inside.. Ah know wah am sayn.. Encounterd im b4 n hz a complete snup!
Dawj | 10/11/2012 1:14:30 AM |
I wish 2 see wizkid 4 once and he is so handsom dan som ugly noisemaker
Lololistic lil sweetheart | 11/4/2012 11:35:41 AM |
IS WIZKID A MUSLIM
gbenga oluwatope | 7/11/2012 11:21:41 AMyou have been doing great,all you need is to be very carefully .keep it up.
Reply this thread
Banga | 7/11/2012 11:54:59 AMYou are doing wonderfully well and a rare talent remain humble to the core pls NEVER trade words with colleagues or anybody just continue to remain good and loving as you are,and down to earth like 2face.Keep Rising.You are a STAR.God bless you nForever.Amen
Reply this thread
Joe | 7/11/2012 11:27:25 PMI gbadu u boy. Bt u just have 2 jim a little 2 change ur physique ok... Try release more party jam
Reply this thread
eld | 7/12/2012 1:32:52 AMHe shld stop all those nonsense and go back to school, as far as i am concerned the writer must be idle to have written this, what a Biography, this guy should go to school, that is all, the society shldn't encourage this.
pls pls pls
Reply this thread
Nutex | 7/28/2012 11:12:54 AM |
I luv ur music an 2 b ur boy iz my concern almost al f ur track i have it al an cn sing it al ofhandz kip it up an dnt 4get 2 go 2 sch 4 ur university 2 mak our society great! Young wizy a.k.a star¤N
angle | 9/29/2012 4:01:32 PM |
abeg wizkid i remeb. D day u come calabar i no hw chicks dy trip 4 u
Sandra | 8/9/2012 7:52:13 AM |
Wat do u mean d society do not encourage dis.he pursued his dreams,so u pursue urs.abeg...,
sexy | 8/15/2012 5:26:41 AM |
plz try 2 stay focused cz only education counts nw. So flex ur bdy bt neva u flex ur studies. Luv u dearly 4 ur gud wrks
Erinfolami remi | 8/16/2012 4:49:41 AM |
pple sucd leav him dey stop comment abt him pple sucd pray 4 him
Erinfolami remi | 8/16/2012 4:56:02 AM |
am ur remi we went 2 sameparimry school in lagos dis my numb 4 more information cal me08138106107
Luvzkizy | 9/28/2012 11:52:15 AM |
Wetin concern u wey knw buk,wizkid don mek am na u remain go fyt for ur own and liv oda piple lyf y we dey go school ?no be to make am ?i beg go chop if na hunger dey wory u.
Luvzkizy | 9/28/2012 12:31:45 PM |
Wizkid above all pls dn't get ur sef involve in smokin or drikin of alcohol becos u have a luvly muslim name i wish u are a muslim.
John Paul B | 7/13/2012 1:13:17 AMIt is not easy to be a star. but be carefull the way u interact with girls.
Reply this thread
LIANA | 8/10/2012 7:45:01 AM |
Y do u hav 2 impregnant gals? go home nd tak care of dem ok.
Des | 8/11/2012 12:05:06 AM |
Interactin wit gals is nt ur bizness
sexy | 8/15/2012 5:33:53 AM |
gals r lik lucifier,so guy lock up mek u no truth dem ooooooo
Teeheymi | 7/13/2012 5:44:55 AMIt ur tym, let dem talk. Continue roling ur ball.
Reply this thread
Teeheymi | 7/13/2012 5:45:21 AMIt ur tym, let dem talk. Continue roling ur ball.
Reply this thread
Teeheymi | 7/13/2012 5:45:32 AMIt ur tym, let dem talk. Continue roling ur ball.
Reply this thread
Kazzie | 7/13/2012 7:38:25 AMHe is a young promising guy with a bright future,just keep it up
Reply this thread
Samuel Festus | 8/15/2012 2:02:31 AM |
Bobo do ur tin, no mine anybody, Any person wa eda pain make him hogg transformer.
Nnamani vivian | 7/13/2012 11:55:21 AMU are a great star keep it up.no mind dem
Reply this thread
Ugo noble | 7/16/2012 4:38:26 AMI love this boy because my aim is to be more than him.since i have realised my talent
Reply this thread
gege | 7/16/2012 11:51:22 AMNo mind dem all smal wizard,No one fit bring u down again cos na God lift u up.Just keep on doing good and the Lord shall c u thru.u r d best I really wish u all d best.
Reply this thread
gege | 7/16/2012 11:58:21 AMNo mind dem all smal wizard,No one fit bring u down again cos na God lift u up.Just keep on doing good and the Lord shall c u thru.u r d best I really wish u all d best.
Reply this thread
Sugar | 7/17/2012 4:40:44 AMD person dat wrote dis biography must b an illiterate, der is noting dat explains abt our great boy(wizkid) in dat bio, nt even d parents name or place of birth or town, he/she must go back 2 school so dat they wil explain 2 him/her wot biography is all abt. Sky is jt ur stating point, wiz, dnt mind d illiterate who made ur bio luk childish.
Reply this thread
Sixtus | 9/28/2012 12:55:27 PM |
Wizkid no mind dem u fyn
Blizzklizzy | 7/17/2012 3:46:41 PMRyt frm d sun set i luv wizkid voice even wen he sang wit jesse jagz,hiz swagz are tyt,d talent is dere,d voice is dere bt there are some lapses dat i wnt him 2 tk note of.Wizzy kip d fire burning, u're mouthed!
Reply this thread
Prince chijioke | 9/20/2012 4:50:34 AM |
People are saying that u are going 2 church of satan that u are amoung of their group.that is why your music is popular every wear but i did nt belive that pleace some one shuld tel me the trult.call this number 08160519331
Peace | 7/18/2012 2:43:29 AMI realy fancy wizkid but I realy realy dont fancy him. Anyway ayo,u wil hav lovers and haters.Dats jst it.Seems lyk i fell in between--says beuwty.
Reply this thread
Emilo | 7/18/2012 3:49:10 AMKeep it up is not easy to be a star and try to finishe ur school and u have to knw that not every will like u so dont mined them just keep doing what u knw how to do better
Reply this thread
alezzy | 7/19/2012 11:55:26 AMwizzy u're to much, congrat on ur BET AWARD more of dat BABA WIZZY
Reply this thread
Dollar queen | 7/19/2012 4:33:56 PMSmall or big it dsnt matter,wat matters most is whom u're and nt wat u're.jst kip d fire burning,believe in urself and beware of girls
Reply this thread
abiodun | 7/22/2012 4:55:28 AMsee let me tell u this educatiom is the best.there is nothing to b compair wit that word called"EDUCATION" It is talent,star,money etc mention it .so dont mind does telling you i liKe your sawg there is nothing bad about u sawg but when the time comes you will released that sawg will come to an end .so my advice for you is to go back to school.
Reply this thread
Oseni Babatunde | 7/23/2012 12:31:42 AMThank god dat he has tallent 2 be writting music nd tallent does'nt stop his education, be watchful "NO LE LE" omo continue ur carrier. Olohun wa gba gbe oshe.
Reply this thread
Queen | 7/24/2012 4:43:04 PMWiz iz a really kul guy buh me nah 2 lyk am sha,buh i stil wish him all dah best.accordin 2 Mi "neva get mad @ anoda man's success"so all ow yah beefin wiz try and get a life and a future coz wiz iz a big boy naw oh!all una beef no go carry una go anywhere oh!
Reply this thread
Nizy | 7/24/2012 9:40:56 PMWiz u 2 much abeg just remamba to go bck to skul kep ruln nigeria
Reply this thread
Bankybaby | 7/25/2012 7:08:47 AMU na correct guy n i really love ur swag bt dere is nt compare 2 education.u really need 2 go bk 2 skul 2 b more successful.keep doin gud n beware of girls.
Reply this thread
Wizkid | 8/2/2012 1:59:15 PM |
Wizkid u r rily a great guy nd i know dat God will take u higher no matter wat pple say or do jst be determined..
Des | 8/11/2012 12:08:47 AM |
2 mek a brighter future,u must go bck 2 schl ok.keep it up
Emmanuel xpert | 7/26/2012 7:26:47 AMDis i***t arrogant beast!dis wizkid nah d most s****d celebrity wey i don c,mtcheeeww,i meet him bt wen i touched his shirt he gave me a knock on my head,i swear i'll make sure yr children dnt grow...EM1 4RM EPIC BOYZ
Reply this thread
St@teofmind | 7/26/2012 10:00:57 PMf**ls realy exist! Some of the world's most wealthy men are school drop-outs. Let this boy do his thing. He's got the talent nd passion 4 music. I think you should go to the streets and force people to go to school.
Reply this thread
toksizzy | 7/27/2012 5:31:19 AMwiz is a talentd musician buh dat shuld nt make hm drop out.afta al davido stil goes 2 skul buh yet stil producing gud muzik.nt criticising u.
Reply this thread
Emy | 7/28/2012 5:10:30 AMWiz u are tight as ever keep it up its ur time get d best out of it bone critics
Reply this thread
tazo k | 7/28/2012 1:04:24 PMpetit u are just 2much bt u give god the glory 4 makx u a star
Reply this thread
Dr usman | 7/29/2012 7:50:22 AMGuy keep on let dem be gosip abt u,what god has given 2 no one can take it away, bcos is by ur power.
Reply this thread
laughter | 7/29/2012 11:32:31 AMwiz always remember God n ur carrier, i adverse u not be carryway with things of the world, u may not have d oppt 2 go 2 skul earlier but now that d chance and money is dere try and go back 2 skul don't let ur parent down...
Reply this thread
Sparkle | 7/29/2012 3:48:55 PMWiz,kip it up love ur music nd God bles
Reply this thread
Daddy's little girl | 7/29/2012 4:09:05 PMWizzy abeg no mind ur enemies jo.wen they try to bring u down they themselves lose their steps nd fall down.wiz am a big fan of ur's nd am c***y abt u.u 're a blessing to all youths,but make 'ure u complete ur education dat 'll shut their traps.well whatever u do believe in God,believe in ur self who says u can be our Michael Jackson nd also as ur biggest fan l also believe in u i must confess.
Reply this thread
Bridget | 7/30/2012 3:33:23 AMWizkid u are 2 much but ma advise 2 u z go bk 2 skul. One luv
Reply this thread
Little wizard | 7/30/2012 4:21:08 AMWat god has given 2 u no body wil tak it away 4rm u,u stil remain my mentor wish i wil be lyk u 1 day maximum respect 4 u WIZKID
Reply this thread
Little wizard | 7/30/2012 4:22:25 AMWat god has given 2 u no body wil tak it away 4rm u,u stil remain my mentor wish i wil be lyk u 1 day maximum respect 4 u WIZKID 1luv
Reply this thread
Shogbesan oluwaseun a.k.a papilo | 8/1/2012 2:57:50 AMWizkid 4 life,never trust any one,luk behind u, they are their to black mail u,but 4ever be strong and belive in God. Frm shogbesan oluwaseun 08181134408
Reply this thread
Dr REaliTY J | 8/2/2012 2:53:27 AMWizze... Kip it up, d lord is ur strent
Reply this thread
WIZ MC MC | 8/3/2012 12:05:48 PMI AM ONE OF WIZ KIDS BIGGEST FANS IN CAMEROON AND I WILL LIKE TO HUG UP WITH HIM WHEN HE COME TO MY COUNTRY CAMEROON
I LIKE TO HUG WITH HIM AND JUST SEARCH ME THROUGH MY FACEBOOK ADRESS WIZ MC MC AND MY EMAIL IS ekuh_ewang2000@yahoo.com
Reply this thread
Uc | 8/4/2012 6:31:11 AMWizkid is fast guy i lv his swag hw he dance sing art ad he 5n boy 2 bt if he is member of church of satan am nt wit him al i wish him is gud luck
Reply this thread
Uc | 8/4/2012 6:46:02 AMWizy wish i can locate u i hv 2 featur u in my music i can giv u may email bt u hv 2 go bk 2 skul ma man
Reply this thread
Tesso t | 8/19/2012 6:49:04 AM |
Bt wid don 4ck up y e go do blue film.Dat e don dent hiz carie
temmydarhyor | 8/4/2012 3:44:07 PMYeah u are a great talented musician may God continue to support ur did
Reply this thread
Milarge | 8/5/2012 7:30:55 AMYa'll dip ya nose undercover...ya head?then copy......he's illllll
Reply this thread
mike | 8/6/2012 6:12:22 AMhe is to small to ow n a kid at this age. who is even sure the baby is his cus woman can do and undo. boy just be careful
Reply this thread
jessy j | 8/10/2012 3:36:53 PM |
who is too young to impregnate? please stop kidding us here
iris | 8/6/2012 2:08:02 PMwizzy u too much i luv everi tin about u ur stature ur voice ur swags
Reply this thread
angel | 8/6/2012 2:18:24 PMwizzy i think u got to get back to skool cos edu is important and bcos of busy bodies not to be gossiping abt u i like u past dat
Reply this thread
alamson | 8/7/2012 12:16:12 AM....wiz all i av 4 u is thumbs up, kip rocking and killing d show.... Buh rmember say edu na best priviledge. Here comes it .... Me feel u die.... ''if u c me drive by holla @ ur boi''. Thumbs up dude
Reply this thread
LIANA | 8/10/2012 7:55:14 AMAm disapointd in u wizzy.y do u hav 2 impregnant gals remembr u r a family man nw so go home nd tak care of ur family OK?
Reply this thread
WIZBABY | 8/11/2012 11:54:01 AMI LUV U
Reply this thread
wiz fan | 8/12/2012 4:13:15 AM |
wizkid,u ar awesome and unique.i admire and love ur songs
james wiz | 8/12/2012 4:18:08 AMhw old is wizkid?
Reply this thread
Micheal | 9/7/2012 12:05:56 AM |
Wizkid is 22
wizkid boy | 8/12/2012 4:33:52 AMpls and pls go back 2 school.it is 1 of d best privillage u can achieve.pls go back 2 school and make ur parent proud.
Pls,pls
Reply this thread
Cyndy | 8/12/2012 8:33:55 AMHe cnt serve two masters at a time,he cnt be going to school at d same tym pursuing his career,he is a good singer and he hz achieved his goals so let him be wizzy u too much.
Reply this thread
James Claudise | 8/12/2012 12:18:38 PMWhat kind of biography without detail info?
Reply this thread
James Claudise | 8/12/2012 12:19:14 PMWhat kind of biography without detail info?
Reply this thread
James Claudise | 8/12/2012 12:19:24 PMWhat kind of biography without detail info?
Reply this thread
Big Kameron Maitre | 8/13/2012 5:13:45 AMSee how small bobo meg wona come di colo sha. No be small thing ohhh.
Wona big up and stop to di jealous sha
Reply this thread
Yetty | 8/13/2012 2:27:56 PMU try joh,how many of u fit sing up 2 am
Reply this thread
ronny | 8/14/2012 2:43:09 AMkeep it up joor........farshe these haters
Reply this thread
Justice | 8/14/2012 4:40:34 AMU all talk abt skul, skul & skul. Mejority peoples 2day have finish there skul bt still dey re uneployed.so dn't mind dem my guy. Most of de people talkin abt u dn't even go 2 primary 1. So no mind dem, dey re jst enemies of progress.
Reply this thread
J | 8/20/2012 12:52:10 AM |
Vry confirm.
John | 8/28/2012 5:09:49 AM |
Fantastic
david | 8/14/2012 2:31:41 PMthe guy has been trying his best, whether too young or not, let him keep it up.
Reply this thread
WIzkId | 8/16/2012 2:24:10 AMTanx 2 all my fans ,i luv u all i promise neva 2 let u guys down as a young boy in de getto beliv in urself be ready 4 de new album 4rm WIzKiD. 1Luv
Reply this thread
Pat | 9/19/2012 5:05:25 PM |
We luv u 2. Bt try 2 help others
Ahmed | 11/26/2012 2:42:40 PM |
Am feeling,all your songs,and your fan are waiting for more,keep it up my brother
omoiyanurse | 8/16/2012 5:03:58 AMple leav dis guy alone.4 more contact me(08138106107) wizkid me i be supect ur call
Reply this thread
adetola | 8/17/2012 11:14:05 AMmehn i feel you so bad man.you make the world go round like it should be..more wisdom for you dude..keep cool
Reply this thread
Skempo | 8/17/2012 4:25:52 PMNo mind dem jarey my guy, since u av dis talent nd is ur professional stuff abeg continue wit yah career nd let pple dey feel ur swagz music jarey.. Shey if he finished his education no be money he go use his certificate to luk for, nd he don dey see am now.. Tang God u kuku sabi English b4 so na wetin remain, abeg continue joo d world dey gbadun u.. 4 further advice call me on my email (Mayorladbimpy09@yahoo.com).. Gud luck nd expecting ur next track
Reply this thread
Skempo | 8/17/2012 4:26:41 PMNo mind dem jarey my guy, since u av dis talent nd is ur professional stuff abeg continue wit yah career nd let pple dey feel ur swagz music jarey.. Shey if he finished his education no be money he go use his certificate to luk for, nd he don dey see am now.. Tang God u kuku sabi English b4 so na wetin remain, abeg continue joo d world dey gbadun u.. 4 further advice call me on my email (Mayorladbimpy09@yahoo.com).. Gud luck nd expecting ur next track
Reply this thread
Sandra | 8/18/2012 11:43:45 PMI like ur swags,u ar really d best among all evn if u ar nt, u ar 2 me. how i wish i cud just see u face 2 face.
Reply this thread
Osaye prince | 8/19/2012 8:37:17 AMPls wizkid we luv u so my advice for u na be say cummt frm devil church if nt d devil whe u dey serve go suffer u for Hell fire
Reply this thread
Osaye prince | 8/19/2012 8:37:27 AMPls wizkid we luv u so my advice for u na be say cummt frm devil church if nt d devil whe u dey serve go suffer u for Hell fire
Reply this thread
Osaye prince | 8/19/2012 8:37:50 AMPls wizkid we luv u so my advice for u na be say cummt frm devil church if nt d devil whe u dey serve go suffer u for Hell fire
Reply this thread
E s t | 8/20/2012 1:03:35 AMOsaye, pls, l want 2 understand vry well. Na true say him na member?
Reply this thread
Ogunduyi b.olutayo | 8/21/2012 3:15:33 AMWizzy, u ar d bomb dnt jus care abt wah dy see me personally i lik ur style of music,swags bt d main tin is dat jus rmb d son of who u are, finish al d haters on ur album u ar d baddest boss nt banky.
Reply this thread
Ogunduyi b.olutayo | 8/21/2012 3:16:12 AMWizzy, u ar d bomb dnt jus care abt wah dy see me personally i lik ur style of music,swags bt d main tin is dat jus rmb d son of who u are, finish al d haters on ur album u ar d baddest boss nt banky.
Reply this thread
lucy asare johnson | 8/23/2012 2:48:03 PMi love your style and music.trust me you are great,am a musician too so i know what am saying,i hope to do a song with you when ever you come to mine hood,when am feeling sad or down all i gotta do is to just play your song and am alright.keep it up;i can even see you at the bet awards already,dont mind dose haters;dont they know its your time,this mine nub 0248623530 halla at ya girl the next time you come to ghana.
Reply this thread
Bigi | 8/25/2012 5:01:14 AMHe be like say all of una dey madt unna no sabi the next tin for una life the guy don make e sabi or not make una go find una level everybody no fit be wizzy
Reply this thread
Jesman Entertainment | 8/25/2012 6:40:34 AMWatch out we soon gone connect
Reply this thread
treasuredove | 8/25/2012 1:43:23 PMme love u die, my guy u get swagg na dat 1 dey kil me pass.
Reply this thread
Precious | 8/27/2012 6:47:07 AMWizkid i supot u in evrytin u do in ur music life n i pray dat d lord almight wil grant u more wisdom, undastndin n strength 2 guide u 2ru ur life ambision, amen! Kip it up.
Reply this thread
richard | 8/27/2012 1:51:35 PMGuy u are a big boi nw nd all d same becareful abut gurls cozes most of dem jst won 4uck u noni.
Reply this thread
Ronald | 8/27/2012 3:05:40 PMC hw al of una dy argue ova pesn wey no send una...what a shame!!!...y'al disgust me...is he d oly artist in naija??...i dnt tink he even made d top10
Reply this thread
Luvzkizy | 9/28/2012 11:51:01 PM |
Na trut u tok my bro wiz dey enjoy in liv y sum pple dey dye fr am.
CHEEZY G | 10/5/2012 11:10:43 AM |
mehn....life aint easy.been following al these comments.there are just three thing i see.people talking swag nd money nd skul,nd of course some dissers.i gotta say;he who's made it has made it.just see such person as a role model nd copy the good things nd trash all others men.no hard feelings men but haters fit go hit their head 4 armchair.you see the next best thing considering making money is entertainment mehn.nd i'm trying na get into it.i'm just 17 nd i hope to become a pro rapper soon.thats to say i listen to lil wayne, eminem,nd drake.ma dream is to be the nigerian drake.watch out in years to come you'l hear ma name.just take what you wanna do seriously,live it every day nd you'l actualize it.peace
Mr Sage | 8/29/2012 1:15:48 AMMusic is the instrumen of live . Respectively you music are of paramoun
Reply this thread
Mr Sage | 8/29/2012 1:15:53 AMMusic is the instrumen of live . Respectively you music are of paramoun
Reply this thread
nicky ferez | 8/29/2012 1:40:53 AMlove your music never let us down
Reply this thread
Yuzkid jala | 8/30/2012 11:50:02 AMweezy weezy wizkid! I lyk ur style, any way u go de say weezy u be man wooo. Am a real freind if u wll take as ur boy i wll agry. I salut u weezy, contact me naw on.08189824002
Reply this thread
Yuzkid jala | 8/30/2012 11:52:12 AMweezy weezy wizkid! I lyk ur style, any way u go de say weezy u be man wooo. Am a real freind if u wll take as ur boy i wll agry. I salut u weezy, contact me naw on.08189824002
Reply this thread
Cyndy | 8/30/2012 7:12:37 PMWizzy we luv u too,i pray dat God shuld giv u more strenght to push on,all my best wishes to u.
Reply this thread
Hafsat | 8/31/2012 5:40:49 AMWizkid i luv d way u ar doing ad i luv d way u ar singing ad d most song i luv most is Azonto i luv dat music die keep it up
Reply this thread
Hafsat | 8/31/2012 6:00:12 AMWizkid i luv d way u ar doing ad i luv d way u ar singing ad d most song i luv most is Azonto i luv dat music die keep it up
Reply this thread
lil'carter | 8/31/2012 9:44:14 PMIbe like say many people de jealous my guy ooo. My guy go ahead no body go stop u carry go GOD de by ur side. i luv u guy.
Reply this thread
SAINT BITO 4RM BENUE STATE | 9/1/2012 4:39:12 AMU too bam dem d craze who say make ur water no boil.
Reply this thread
Slywizzy | 9/2/2012 2:33:13 PMWizkid u are a guy i will feature u in my first album. Am still comming up i hope E.M.E will sign me.
Reply this thread
Sexy adazzy | 9/2/2012 7:25:44 PMWiz,no mata d wind a riva neva flow back evri step u tak wil move u 2 d next level no mind ur enemy go die 4 ur face.stay cool I LUV U
Reply this thread
Tina | 9/3/2012 12:36:35 AMDnt mind d wordz of d mouth ok. Itz ur talent an wat God has given 2 u, no man can take it 4rm u jos kip it up. Gud luck
Reply this thread
Tina | 9/3/2012 12:37:07 AMDnt mind d wordz of d mouth ok. Itz ur talent an wat God has given 2 u, no man can take it 4rm u jos kip it up. Gud luck
Reply this thread
Hussenat | 9/3/2012 2:36:06 PMWizkid u shouhd keep moveing iz nt easy 2 be a star keep it up
Reply this thread
Tosiano | 9/4/2012 1:12:53 AMogbe ni wizkid se kosi,u too de form ki lo foshi,i like ur swag ,keep moving on and never give up.
Reply this thread
Slimmygurl | 9/5/2012 5:57:12 AMWiz seems kul 2 me nd he has a great voice 2 buh he dsnt seems hot 2 me as pple tink he is.....if d rumour abou his dropin outta of skul is 2ru,mai ad 4 im z 2 go back 2 skul........
Reply this thread
Ameh michael dickson adakole(omo benue) | 9/5/2012 6:33:20 AMWizkid respect ur hater coz dey'r d only once who fink u'r far beta dan dem...onli wanna blasphem bt baba God don dey let dem run hundred meter....oluwa ti ni waribatisé.....nxt time wey u kom bariga alert ur boie 08060788815 no lele.
Reply this thread
Ggreat | 9/6/2012 11:54:30 PMUr talent is God's gift to u nd wot u do wt it is ur gift back to God rmeba to make God ur top priority in all u do u re favour 07032555334
Reply this thread
Micheal....a.k.a....tee.zed. | 9/7/2012 12:20:20 AMWizkid infact u b real sure guy.i lov u til i die....n mind d enemies.....am an artist 2.....kip it up....ow i wis i av a colabo wif.....ma num...08107322682
Reply this thread
alienzheuks | 9/7/2012 10:02:34 AMhey wizzzyyy,dnt eva mind em harers,dey re jst bin jealous,cuz u're a great fella,nd d wrld no's it,so y wnt dey b harin,dey no u'v gat wat dey aint gat,so retire,nd kip up da hussle,u'r great nd u no it.trst me,i no wat it's lyk,tryin 2 pls d wrld,i'm an upcomin 2,nd it's goin 2 b an honor doin a collabo wif u,pls wizzy,dnt turn me off,hers ma num 08137926236,PEACE BRO.
Reply this thread
Mildred | 9/10/2012 5:31:06 AMAll i have 2 say is dat u shuld keep it up and break a leg luv u:-*
Reply this thread
AKBADMUZ | 9/10/2012 11:16:50 AMGuy no1 can put u down no mind dos pple wey dey shout lyk dog say u 2 small,u b talented guy.
Reply this thread
Stanley | 9/10/2012 2:45:08 PMDont mind d busy body,na God put u ontop...then wan run 100mtrs...hahaha....one love bro..i will like to be ur boi...here is ma pin 08139067837!
Reply this thread
opeoluwa odusami | 9/11/2012 4:15:38 AMu b guy jare no mind olofofo
Reply this thread
emmy 4 real | 9/12/2012 5:17:00 AMwizz kip de fire burning...ur music has gone overall..u're a very talented guy..i rmember dose days wil've been 2geda wen wil were kid..c u nw..u're nw like an eagle flying above de sky.....kip it up
Reply this thread
emmy 4 real | 9/12/2012 5:17:12 AMwizz kip de fire burning...ur music has gone overall..u're a very talented guy..i rmember dose days wil've been 2geda wen wil were kid..c u nw..u're nw like an eagle flying above de sky.....kip it up
Reply this thread
emmy 4 real | 9/12/2012 5:17:18 AMwizz kip de fire burning...ur music has gone overall..u're a very talented guy..i rmember dose days wil've been 2geda wen wil were kid..c u nw..u're nw like an eagle flying above de sky.....kip it up
Reply this thread
Yahuza | 4/15/2013 4:13:32 PM |
Wizkid na big boy abeg wheather u lyk am or nt
Princess peace | 9/13/2012 7:32:09 AMPls you people should stop insulting my fiancy, i begg you all pls, wiz kid is d only one i have, you people should leave him 4 me i luv him.
Reply this thread
u2A. | 9/13/2012 11:08:39 AMwizkid u r too
small to join
d shaitanist
y do u cheat
urself n joined
d freemasonary.
Just bcoz of money.
Shame on u. Useless boy.
Reply this thread
romeofrankie | 9/13/2012 11:10:24 AMe no easy to compose a song.weezy u b baba..am also an artiste in maita abuja..i need to enter e.m.e .show me d way..ma line07069071348.prince orji frank romeo
Reply this thread
MR LEGACY | 9/16/2012 1:41:22 AMWait....na dis smal pimp d burst una brain,na illumati d mek am ginger una ass,coz i ain't any lyrics machinery in dis dude.GO BAC 2 PRIMARY SKUL.
Reply this thread
kate | 9/16/2012 1:59:39 AM |
guy u 2 much na u speak my mind.i d fil u.
mcdee | 9/16/2012 1:53:10 AM1 tin i hate abt wiz is dat his songz are filled wit sampling...sha u d try,bt try 2 avoid sampling abi ur name na p square,4ck skul no mind dem oh..1 luv
Reply this thread
mcdee | 9/16/2012 1:59:56 AM1 tin i hate abt wiz is dat his songz are filled wit sampling...sha u d try,bt try 2 avoid sampling abi ur name na p square,4ck skul no mind dem oh..1 luv
Reply this thread
Barny | 9/16/2012 6:24:00 AMWizkid u ar lyk a broda 2me an i cnt lie or hide any tin 4rm yu though yu hav mak cool cash bot if yu lyk yu can go back 2skul if yu dnt lyk yu liv it afta all pple go skul bcus of money nw u don get dat mony watin kuku com remain again? Abeg no mined any body. WIzKiD PLS I N33D UR HELP IS NT ABOUT MONY BOT IS ABOUT POPULARITY 2MY ELDER BRO.AN UPCOMIN ARTIST.HE HAS SHOOT 2QUALIFIED VIDEO TRYIN 2SHOOT D THIRD RYT NW IN LAGOS AS I SPEAK.2CUT D STORY SHORT PLS WIT DUO RESPECT HERE IS MY MOBILE +2348066654169 watin 4wrd 2hear 4rm Youuu.
Reply this thread
Aventguy | 9/18/2012 4:00:21 AMD trut is wizkid is agud artise go on boy we love u
Reply this thread
Asikwe chimix wright | 9/21/2012 1:54:25 PMi luv dis dude cuz he gat swag xpecially dat 1 u gat wich says holla at ur boy n tease mi i love dose songs infact kip d work on men guys dey feel uuuu!!!
Reply this thread
Asikwe chimix wright | 9/21/2012 1:54:25 PMi luv dis dude cuz he gat swag xpecially dat 1 u gat wich says holla at ur boy n tease mi i love dose songs infact kip d work on men guys dey feel uuuu!!!
Reply this thread
Temitope omotayo | 9/23/2012 12:09:37 PMWizkid! Keep moving guy, al doz stufz are natural,pple must talk about u either good or bad bt u guys must knw dat to get to a higher place in lyf u musn't condem doz dat are der. Fact! Keep flexing guy............luv u
Reply this thread
Temitope omotayo | 9/23/2012 12:11:09 PMWizkid! Keep moving guy, al doz stufz are natural,pple must talk about u either good or bad bt u guys must knw dat to get to a higher place in lyf u musn't condem doz dat are der. Fact! Keep flexing guy............luv u
Reply this thread
zion | 9/23/2012 4:44:10 PMwhy do many run from gospel music to circular. its quite funny. everybody has his destiny. seek GOD for those of you who havnt found yours. Wizkid is valued now he is at his peak, i hope y'all will value him when he is no more on d top. such is life. JESUS IS COMING
Reply this thread
Olaxy noni | 9/26/2012 12:59:10 PMi lv ur muzik die ehn guy u 2 much just kip it up nd 4 amebo's sayin u no wan go skul just leave dem sabi,oh boy if lyk go skul if u lyk no go (am a cousin 2 dagrin {great brother i mis u} just kal on 08103723326
Reply this thread
Yemightiy | 9/27/2012 10:25:37 AM2bçome a man is not aday job so,olofofo xtop making mouht.
Reply this thread
Kenny Rogers | 9/27/2012 11:35:48 AMNot bad,keep it up,fear women and save ur life..but go back to school
Reply this thread
Bizkid | 9/27/2012 1:15:26 PMI love wizkid becuse is a singer ni na am also singer am bizkid bay name at a time time no time oooo
Reply this thread
3ice | 9/27/2012 1:25:22 PMWizz i luv ur song but as far as u can sing i will advice u to go back to school and study more
Reply this thread
raheem semiu | 9/28/2012 4:58:39 AMi wonder wot the people says wen they see me passing by sha na because god don bless nd hv broth gud tins cum my way
'olofofo ye masoro mi tin ba gbesu lenan ye ma soro mi mo ni ko komole ma jo lo ko pakurumo ko jo dada
wizkid u 2 much
Reply this thread
Luvzkizy | 9/29/2012 12:00:36 AMNa trut u tok wiz dey njoy in lyf y som pple dey dye foram.
Reply this thread
HALLYBEEAMYN | 9/29/2012 1:32:42 AMDon't mind dem honey.....u get everyfin a gurl nydz in a guy,as 4 mi I lv c***y guyz n I do fyl 4 ur craziness,,, dose abusin r part of badt finz I must experince in lyf not dah dey hate u buh dey havnt get 2 where u r cos it beef.... Don't even fink about wot badt fin dey say buh fink about all ur fanz sayz. U d best joh cos u b OMO TI WONRI TI WON BERRY.hallybee lvz u n alwayz will
Reply this thread
HALLYBEEAMYN | 9/29/2012 1:43:15 AMStill remain on ma wordz u r d best coz u wot dein4......... Don't fyl badt cos sm ryt badt finz about u such iz lyf buh most pple lvz u more..I won't lyk 2 c u sadt cos swyt guyz don't get sad so B HAPPY
Reply this thread
hallybeeamyn | 9/29/2012 1:58:43 AMWIZZY------WIZZY-------WIZKID here iz ma numba 07037197002 all I want u 2 know iz dat IBAJEH ENIYAN OLEH DA ISHE OLUWA DURO....u r where dey don't fink u will b in 10 year 2 diz tym buh fenkz GOD dat u r above dem all,,,lyf iz beautiful or don't u c dat.I'm gonna b pleased 2 here ur voice 4 just 1once coz I do feel 4 u even if it iz HELLOW
Reply this thread
*Star G* | 9/29/2012 2:41:57 AMWu say wizkid go fall na him no go rise,cos,he no do anytin 4 u, u inbecile,f**l,nd s****d fellow,go find job do.
Reply this thread
angle | 9/29/2012 4:04:57 PMwizkid u b d youngest musician 4 nigerian i luv u and ur song.
Reply this thread
DannyTrillions | 9/29/2012 4:16:18 PMHate him or like him, God has Open his way. So if u don't like what is doing, Run down the street and hug transfomer. WIZZY BABY ON POINT.
Reply this thread
Samson J | 10/1/2012 9:11:31 AMWizkid as small as u ar, u av made it in life, pls tell me u scret now, how did u maje it? Why u stop school? I hope u know this is naija, when ur musi fade, u will fall back 2 education, abeg finish the school
Reply this thread
Simple | 10/1/2012 3:56:59 PMWizy kip d fire burnin u are lyricaly sound nd u are a great entertainer nd ur music gives me a pinch of zing when i am down u are 2 much man
Reply this thread
Lil king | 10/2/2012 8:06:29 AMGod have paland 4 all of us that are bless like wizkid
Reply this thread
Ziningi | 10/2/2012 4:08:38 PM |
Yes my broda, God does wonders =)
Ziningi Nqahr Chili | 10/2/2012 4:05:53 PMFirstly, I love Wizkid's music and I presisley think that hes cute but how old is he?.. I see people be hating on him, the more yall asswholes hate the more he'll up his standards.. I totally dig the guy, God bless you Ayodeji Balugun
Reply this thread
Ziningi Nqahr Chili | 10/2/2012 4:08:47 PMFirstly, I love Wizkid's music and I presisley think that hes cute but how old is he?.. I see people be hating on him, the more yall asswholes hate the more he'll up his standards.. I totally dig the guy, God bless you Ayodeji Balugun
Reply this thread
a.k.a.stpaul | 10/4/2012 1:33:49 AMwizkid y d illuminati smtin na,guy u bin dy try bt u won ova try dats y u go join d 666 group,jst bkuz say na dm b 1 of d strngst entity 4 d wrld,bt 2 say d truth u too smal 4 dat tin,guy u don 4k up
Reply this thread
a.k.a.stpaul | 10/4/2012 1:34:13 AMwizkid y d illuminati smtin na,guy u bin dy try bt u won ova try dats y u go join d 666 group,jst bkuz say na dm b 1 of d strngst entity 4 d wrld,bt 2 say d truth u too smal 4 dat tin,guy u don 4k up
Reply this thread
Soulkhid | 10/4/2012 7:34:20 PMIF TRULY WIZZY IS AROUND HERE CALL ME 08131064076
Reply this thread
Don_J-zee | 10/5/2012 2:40:55 AMWizkid am so happy 4u,, am also a musician but not popular as u are.. Pls pray 4 me so. I can reach that stage. GOD BLESS U.
Reply this thread
kima | 10/10/2012 8:03:25 AMboy keep hoisting the swag flag i de for your back
Reply this thread
kima | 10/10/2012 8:05:48 AMboy keep hoisting the swag flag i de for your back
Reply this thread
Tumi | 10/10/2012 10:45:47 PMWizkid na ma guy,e just 2 much,kip it up....
Reply this thread
keznery | 10/12/2012 10:24:44 PMdon't mind dose busy body jare dem no no waitin dem go use there mouth talk i lik ur track which is ''london girl''
Reply this thread
lil rino | 10/17/2012 4:42:37 PMall of u be back stabas...weeezy u de best.
Reply this thread
Tp-game | 10/21/2012 5:37:26 AMkeep it Up Nigga u're more than a conqueror. I love ur stil.
Reply this thread
lady sho | 10/24/2012 9:53:30 AMwizzy u 2 mush i gbadun ur swag lif dem make dey run their mouth na dem sabi just keep it up i luv u
Reply this thread
lady sho | 10/24/2012 10:12:50 AMwizzy u 2 much i dey gbadun ur swag lif dem make dem run their mouth na dem sabi just keep it up i luv u
Reply this thread
KUNLEX | 10/29/2012 4:58:03 AMi love ur songs especially baddest boi WIZKID U R D GREATEST
Reply this thread
Lololistic lil sweetheart | 11/4/2012 11:33:09 AMOf course u're a star but i think it would be cool if u're quite different from others in a positive way. U don't needa tattoo, ear piercing and impregnating girls not even the wayward ones. U can enjoy life but b cool and play ur game carefully. U don't ave 2 live a wild life before u're noticed. HOPE U SEE THIS.
Reply this thread
Owonikoko | 11/5/2012 2:31:29 AMI wish you were a gay, i would have love to have it with you...lolz
Reply this thread
Owonikoko | 11/5/2012 2:33:47 AMI wish you were a gay, i would have love to have it with you...lolz
Reply this thread
Gizzy | 11/9/2012 8:22:48 AMShorty u b big foool...i***t.....u fine?...wey u dey talk say e short ...na u i***t come tall pass
Reply this thread
Gizzy | 11/9/2012 8:23:39 AMShorty u b big f**l...i**t.....u fine?...wey u dey talk say e short ...na u id**t come tall pass
Reply this thread
Kraft | 11/16/2012 9:21:28 AMThey creat space 4 u mak u talkreality u d talk who fine nd ugly.wizzy is jst doing wat he knws.suport 9ja muzik na our own, suport.if u no shine ur bro,sis frnd or family member. Fit shine nd d blesin go reach u.praise gud wrk abeg. wizzy gud
Reply this thread
young mula | 11/21/2012 4:00:47 AMam one of ur fans wizkid i love ur music is good
Reply this thread
Jmac | 11/22/2012 10:00:04 PMWizkid is fine but not 2much, d'banj nd many others re more handsome dan he is nd 4 d records not all his music's re reasonable,i can sing pass him. But he dey try but d tin is dat he dey form fine boy way he no be. Wizkid ur name is not even gud i hate d name.
Reply this thread
blackboy | 11/29/2012 3:17:23 AMomo see d way people take dey hate...tufiakwa...some even say dem wan be im boy...some drop number....lmfao.wetin make una think say wizkid go read all this trash.
Reply this thread
yungzie | 11/30/2012 8:14:03 AMWizkid u ma man yesterday,todai nd wil still luv ur style,just be cool.
Reply this thread
Baddxt boi | 12/2/2012 12:36:00 AMPrsn wy in no lyk wizkid in no b human bein wu na jst disturb ham ba gud go ahead don't my tem
Reply this thread