Bisola Badmus
Pretty Nollywood actress, Bisola Badmus who suddenly disappeared from Nollywood some months back, we heard, has just put to bed.
The Celestial Church Of God's Genesis Parish member, Bisola delivered of a bundle of joy, boy last Friday in an undisclosed hospital.
Mother and son are said to be alright without any complication.
From
www.nigeriafilms.com, we say a big congratulations to you!
B¡t¡ng Z£dd To€¥ | 7/1/2012 12:53:39 PMThan God 4 her! i hope say d boy get papa shao?.......an i also pray make e no one of dos tartars 4 oshodi o!......Who b d father of d infant? Hen?....We only want 2 kno an e no b fight o! No offence guys!
Reply this thread
Finish lala | 7/1/2012 1:08:51 PM |
U dey mad wella o na wetin concern u if na one of oshodi's touts she born d baby 4. dey mind ur biss o. f**l.
Nneoma | 7/2/2012 1:15:06 AM |
Congrats & many more blessings!
Fol | 7/1/2012 1:12:43 PM |
See fine frontly endowed girl kai dis thin dey milky o. i beg bring my straw make i sip small o.
Tyna | 7/1/2012 1:15:43 PM |
U'r an i***t 2 ask such f*****h question u mst b a king of all clowns
Idris | 7/1/2012 1:19:56 PM |
Who born u ursef? U no get papa now! i***tic i***t wey no dey min him own bizz writin lyk son of many fathers.
Ife | 9/16/2012 2:16:37 PM |
1
ganger | 7/1/2012 1:13:47 PMhmmm this one wey dem d hide papa name even d hospital name she all is well, anyway congrats
Reply this thread
Nolly | 7/1/2012 1:14:52 PMAm happy for you but i hope say the pikin get papa....even if the papa dey...hhope say no be one tout wey dey mushin garage be the papa...anyway make i keep my fingers crossed...congrats once again!!
Reply this thread
Swt2 | 7/2/2012 2:57:48 AMAnyway congratulation 2 u and the new born baby----------------- even if you'r Pretty Nollywood actress doesn't stop us from asking who's the father of your baby?
Reply this thread
moi | 7/2/2012 9:25:38 AMNFC ABEG WONA THAT THING NA PUT TO BIRTH NOT PUT TO BED!!!!!!!!!
Reply this thread
nekky | 7/3/2012 2:17:13 AMWho is d father,why we no go knw who give am belle
Reply this thread
temyy | 7/4/2012 4:29:48 AMi wish u d best, take gud care of ur baby oo, congratulation
Reply this thread
No name | 7/4/2012 3:07:55 PMBut,seriously....pple dt post dere coments here re definitely jobless cos why i?????n????? God's name will u make urself A??????? regular commenter of NFC n twist stories like illiterates,sum1 jst gave birth n U?????? re askin if d pikin get father,if he no get nko?wetin U?????? wan do?.....its A??????? simple as saying jst Congratulation n STFU.....arghhh!!
Reply this thread
MIKKO | 7/5/2012 4:13:02 PMCONGRATULATIONS!!!CONGRATULATIONS!!!CONGRATULATIONS!!!
Reply this thread
No name | 7/6/2012 4:33:57 PMCongratulation sister bisola can u pls let people know d father of d pinkin.
Reply this thread
Bar | 7/7/2012 5:45:11 AMCongrat, but your fans & radios deserve 2 know d father now, abi na holy ghost impregnate u?...anyhow, congrat sha.
Reply this thread
'Ren | 7/7/2012 1:49:43 PMMaybe d gal no wan make una knw d father, ma gal congrat sha, no mind just tell us d father.
Reply this thread
hormotola | 7/17/2012 3:34:30 AMCongratulation sister bisola,i like ur film and u are beautiful,pls take care of d baby.
Reply this thread
Racheal | 7/22/2012 5:18:05 AMCongratulation o, long life n prosperity to ur new born baby.
Reply this thread
Racheal | 7/22/2012 5:18:19 AMCongratulation o, long life n prosperity to ur new born baby.
Reply this thread
Titete | 7/26/2012 8:11:22 AMPls all of u saying rubish should stop it,there is nothing concern u people if d baby get papa or not,most of u talking rubish gaan u didn't av papa so leave her alone,now she's a mother ekuju si ti yin,*ye omo olomo ti da.sister bisola eku aruso Godwill take care of d baby for u
Reply this thread
Suzan | 9/18/2012 1:49:00 PMAm hapi 4 u o,nitori omo lere aye.am sure u produce a fine boy like u.congrat
Reply this thread
p.a adeniyi | 11/23/2012 4:57:00 AMpls always alart God 1st. b4 any step. u are blss IJN. b happy.
Reply this thread
congratulation | 1/1/2013 4:44:55 AMlove ur pix leave my baby alone
Reply this thread