How to Know If You Are Fooling Yourself (Strictly Naija)
Story by Samod Biobaku
Click for Full Image Size
If you're in Nigeria or you have the Nigerian blood running in your veins, kindly read this. If you find yourself doing any of the things listed below, then surely...

U dey do opening prayer 4 Night Club.
- Na God go slap ur mouth.

U come back from dubai dey form British accent.
- Na rat go chop ur mouth

U be house boy u come dey play Rick Ross - I am the Boss.
- 4 where na.....mumu

U dey add water to egg say e go plenty when u fry am.
- Why u no add yeast join am....olodo.

U no go university, and u dey find ur name for NYSC posting.
- Na yeye dey worri u.

House dey burn, you wan use gas do fire extinguisher
- Hahahahaha....u don die.

U de say Terry G's music dey inspire u
- unto which level!! madness

U carry candle dey look for where fuel dey smell from.
- continue u go soon see am

U call MTN to tell dem sey ur free browsing has stopped working.
- Lolzzzzzzzzz... ..mad man

When pastor talk say 'Do something crazy for the Lord' u come carry church offering run
- na who wan chase u?.....

Click the link below to go to...

I am not desperate to marry.I believe that God's time is the best

STATEMENT FROM MR FEMI OTEDOLA FOLLOWING THE HOUSE OF REPRESENTATIVES DELIBERATIONS ON THE BRIBERY SCANDAL TODAY

[PICTURES] Nigerian Singer Justina Survives Car Accident In Germany

Popular Nigerian Musician Deported From UK Over Fraud

When Kate Henshaw Raised Higher

WHO IS AFTER FELIX DUKE?


Do you have a story/gist for publication? Please email it to story@nigeriafilms.com

Funny!
Charisma | 6/17/2012 4:00:49 AM
Hahahahahahahah LWKMDDD
Reply this thread
HAHAHA
FIRSTLADY | 6/17/2012 4:13:01 AM |
LMAO FIRST TIME CHECKING THIS SITE ON A WEEKEND. TALKLESS OF SUNDAY! LMAO ANYWAYS FUNNY ONE! HAPPY SUNDAY FOLKS
Short lady
Charisma | 6/17/2012 4:18:05 AM |
Happy sunday to u akakpu lady how body? U no go church?
LMAO@SHORTLADY
FIRSTLADY | 6/17/2012 4:37:24 AM |
I DEY, HOW ARE YOU?
Yeah funny
Angel | 6/17/2012 4:23:52 AM |
Really funny indeed.
Uh?
Lalaland | 6/18/2012 4:23:09 AM |
I dont get any of this as I live in AUSTRALIA since i was 15! So what does all these "jokes" mean? Am confused!....**confused face** on!
Lala
Sly | 6/18/2012 7:11:10 AM |
Shiit head,it means to say,if you dey live for Ajegunle and you say nah Australia,you dey kid your yaself.Mumu.
Charismatic queeeeeen
Mrs Akudo | 6/17/2012 4:35:43 AM |
How re u babe,home peeps nko? nice sunday.
Y?
Z£dd to€¥ | 6/17/2012 8:54:09 AM |
Dat crap is writen by lala/lolo!......as clownish an trashy he is himsef hisssssssssssssssssss!
Na yeye go kill una
Ghost | 6/17/2012 9:36:48 AM |
Your father na palm wine tapper for village dey tell people say na Dangote born U

craze dey ya head


Garri na ur breakfast nd U dey take pitcha with corn flakes

Na poverty U go die put


Your height na 4:0 nd U dey tell people say U wan go contest for beautify pageant

U never kno aw far








nfc
hapiiiiiiii | 6/17/2012 11:30:07 AM |
lmfao
Jokes apart
Sly | 6/17/2012 1:57:29 PM |
Dat picture,hmmmm, no be Lala be that,as him dey go him base for Ajegunle?Chai! Hunchback eye don see.
Funny
Midey | 6/17/2012 4:18:04 AM
True talk
Reply this thread
Lala & president
Gozy | 6/17/2012 4:58:48 AM
Lala mumu president una sopos dey 4 dis mumu talk here. Adamumu nd nneo where u guys
Reply this thread
Gozy
Lalaland | 6/18/2012 4:22:03 AM |
You dey craze for head!
Firstlady
Gozy | 6/17/2012 5:01:36 AM
Firstlady where iz ur mumu busy President?
Reply this thread
HE IS HERE
FIRSTLADY | 6/17/2012 5:39:06 AM |
MY PRESIDENT IS RIGHT BESIDE ME ABEG. DONT BE JEALOUS ABEG
One More . . . .
Adamu Garba® | 6/17/2012 5:25:58 AM
U be ANT and u dey struggle so Hard to Fall ELEPHANT down
- Ha!! Ha!! - Na BIG FART go make ur intestines comot from ur Ynash
Hahahahahahahahahahahaha!! Hehehehehehehehehehehehehehe!!
Reply this thread
9z talk
Fancykid | 6/17/2012 7:17:28 AM
Reply this thread
copy copy
gina | 6/17/2012 7:26:03 AM
Smh.. Old gist 4 bbm: form ur own n stp copying other pple! r*****h•
Reply this thread
Funny
Mirabel | 6/17/2012 8:35:27 AM
Funny anyway
Reply this thread
humm
chiyoma | 6/17/2012 8:42:26 AM
Kposhikposhi.
Reply this thread
funny
ese.london | 6/17/2012 11:26:52 AM
very funny.
Reply this thread
Not new
Rosicky | 6/17/2012 1:34:49 PM
Av read dis on fb, So bring sumtin new.
Reply this thread
Funy joke
N' Brown | 6/17/2012 3:28:03 PM
A police recruit was ax in exam,wht wil u do if u're ax 2 arest ur mother,he said"call 4 backup.
Reply this thread
Txt Jokes
N' Brown | 6/17/2012 3:33:04 PM
If u reciv dis txt;snd it 2 de person u lov,de 1 u h8 & de 1 u wish 2 kil,nw kip guesing y i snd it 2 u.
Reply this thread
Oh My God!
Queen | 6/18/2012 2:26:02 AM
Boko Haram wan finish ppl and una come dey crack jokes here, hmmmmmmmmm! na die una dey so.
Reply this thread
bone
sammy | 6/18/2012 7:15:28 PM
u no get teeth u dey drag for bone y guys no go cal u umayor bone
Reply this thread
Bones
Sammy | 6/18/2012 7:19:13 PM
u no get teeth u dey drag for bone, y guys no go cal u umayor bone.
Reply this thread
poorness
toju | 6/19/2012 5:30:49 AM
poorness or poverty na wa kill this man so
Reply this thread
how far
toju | 6/19/2012 5:31:28 AM
sammy how are you na.u don forget me
Reply this thread
hehehe
Divine | 6/20/2012 6:27:21 AM
una funny no bi small
Reply this thread
Go To Top
Post your comment
Subject:
Name:
Comment:
 
Disclaimer: Do not use this forum as a channel to promote hatred, tribalism or any other kind of personal grievances. The administration can delete or edit a post that violates these guidelines. Keep the posts relevant to the topic in an attempt to keep the forum organised and maintain the focus on each topic. Thank you for your understanding. READ MORE...
COMMICS NEWS