VIDEO: MANCHESTER GO GAGA FOR WIZKID
Story by 411
Click for Full Image Size
Yoooo, Manchester City, United Kingdom was Live yo... Chicks Packed up the arena to see Wizkid. It was Ridiculous. You have to see the Video to believe it. Wizkid shut it down meeehn.




Do you have a story/gist for publication? Please email it to story@nigeriafilms.com

what???
okon | 6/7/2012 7:18:21 AM
nfc wey the crowd na??? This one na camera wey them zoom in na. U guys should get real abeg
Reply this thread
NONSENSE
FIRSTLADY | 6/7/2012 8:04:14 AM |
SMALL D!CK CREW WISDOMGOAT! WHO GIVES A PHUCK ANYWAY!
nfc hmmm
lolo | 6/7/2012 2:25:45 PM |
what a joke....pls go n see what is call show n crowd whenever p-square perform anywhere..mchewwww
Mtchew!
Lalaland | 6/9/2012 9:53:39 AM |
Bushness!!
Nah wah o
Keku | 6/7/2012 9:44:17 AM |
I'm so bored these days on nfc.No fun,nothing to laugh about.Anyone feeling this too?
hahaha
lolo | 6/7/2012 3:14:06 PM |
can u imagine?..throwing a primark jacket in to d air..
mtchew
DIVINE | 6/7/2012 7:18:49 AM
i thought is only nija dey die follow artist.........
Reply this thread
GOD
Gig | 6/7/2012 8:07:19 AM
I love it, GOD keep blessing u my people
Reply this thread
Wizkid dey try
2 much | 6/7/2012 8:23:51 AM
E belike say wiskid popular pass u na dbanj may he say he dey stay u.k
Reply this thread
Yeaah
UNILAGOLODO | 6/7/2012 9:37:39 AM
Una dey dey hate why dis dude is making millions of dollar mumu people wey no get work jealousy go kill una..god bless me too oooooo
Reply this thread
hahahahahahahah
mirabel | 6/7/2012 10:18:22 AM
which manchester ,
Reply this thread
Wizkid
Tyrees | 6/7/2012 10:42:54 AM |
He lip-sang on a small corner stage for some 20 teenage girls.NFC kindly stop exaggerating.
WIZKID
ZAK | 6/7/2012 12:03:09 PM
WIZKID na d baddest guy 4 naija
Reply this thread
WIZKID
ZAK | 6/7/2012 12:03:17 PM
WIZKID na d baddest guy 4 naija
Reply this thread
who cares
vicky | 6/7/2012 12:04:22 PM
Who cares muahhhhhhhhhhh next pls
Reply this thread
WizeeeeeeDope
DoublegoonEBU! | 6/7/2012 12:27:31 PM
Man, dis dude is dope,luka hw he diffusing round around pcking duo bruh! Na weitin we wnt be dat nah,so why u cum d envy nah? Na jealousy d kill u o!b***h ass hoes,u no lyk gud tins abi? Ok nah seatdon der d beg akara 5naira whle ur mates dey d mke am,chop belly ful,mugu God go ctch una 1dy ndi asheri hmm 4kas.Hey ma jyga,ahead,ahead na da Game,e no co-sig any maga jst wize on nd kip it real G notin d dish,remba 2kip ya head up God go protect u o!.
Reply this thread
Boring
Mrs,Chigo Dominic | 6/7/2012 12:46:41 PM
Nfc is a boring site,always on old gist.please get updated with the recent happenings especially in the entertainment industry.Thanks.
Reply this thread
wizy
number one | 6/7/2012 2:58:04 PM
i love wizkid haters go and die
Reply this thread
God make me bigger
Funmi | 6/8/2012 10:34:03 AM
Wiz kid ure born to be great.i love you bcos u respect those in front of you
Reply this thread
wizkid
faity | 7/4/2012 1:32:13 AM
wizkid is my guy i just love dis talented guy
Reply this thread
Mis capebel
Chritabel | 7/18/2012 2:15:24 PM
Why u na de make mouth if u don't like wizkid go and do ur own and let's see u my guy.hala ur girl if u like my style my nuba 08078794414.
Reply this thread
Go To Top
Post your comment
Subject:
Name:
Comment:
 
Disclaimer: Do not use this forum as a channel to promote hatred, tribalism or any other kind of personal grievances. The administration can delete or edit a post that violates these guidelines. Keep the posts relevant to the topic in an attempt to keep the forum organised and maintain the focus on each topic. Thank you for your understanding. READ MORE...
NOLLYWOOD DIASPORA