Do you have a story/gist for publication? Please email it to story@nigeriafilms.com
Meka | 4/25/2012 3:41:59 AMAbeg wetin be dis. Tooth pick. Who be dis sef Reply this thread
Lalaland | 4/25/2012 3:44:39 AM |
Abegi she is better looking than those smelly damp out of shape HIPPOS like aduora and co!! baby mo | 4/25/2012 3:57:49 AM |
@lala true joor, she better pass those elephants atleast she fit still add weight and become moderate after all she don born two kids and still looks good. Senior | 4/25/2012 4:20:46 AM |
her curtain skirt does ha too much injustice lolo | 4/25/2012 4:41:49 AM |
no meat for body,looking lik a ghost just lik gennyfcukingvive which is still better than looking lik Adora uko lik my dearest just said Nneoma | 4/25/2012 8:32:10 AM |
Oluchi is a true beautiful African woman with good body built. Am sure she either had dis body 4 a purpose since she is a super model, or its one of those bad tyms in one's life wich can happn to anyone. NFC, wetin be una intention self???
nky | 4/25/2012 5:14:07 AM |
Are yu a model or wht,cos wht am seein here hahaha grl yu re to skinny Nneoma | 4/25/2012 8:41:24 AM |
Nky dear, yes she is a super-model by name Oluchi. She is even married with 2 kids.
Charisma | 4/25/2012 9:32:50 AM |
Lala but she too skinny . Small flesh 4 better i think abi u no think so ?
lalalands friend | 4/27/2012 2:18:30 AM |
na so ur g.f dey,no wonder u admire her fisque...or even u ur structure dey so...
fidel | 4/25/2012 6:08:52 AM |
Allah u are very funny.
Sly | 4/25/2012 6:43:13 AM |
Eeeyah, anorexia has made her body a temple.I'm sure her BMI is below 10.Start eating lady,so you don't end up like all these anorexic models who died as help came too late. baby mo | 4/25/2012 7:38:46 AM |
@ sly shut your akrikpa mouth up, anorexia ko anonkita, nkitikpa rachakwagi onu you think its funny calling her anorexic. how you take know? oluchi is not anorexic you hear go youtube and check her out her shoot with si you go want f**k am till day break this na picture at least she better pass those elephants and hippopotamuses wey dey decieve themselves big,bold and sexy my nyansh. Sly | 4/25/2012 11:22:52 AM |
Baby mo-da4ucker.Ex convict,spineless creep.Who let you,dog out of your pen? Craze person.I'm not surprised that you just come out of the jungle and attack me.Go hang your freaking miserable self!! What i wrote wasn't meant as a joke.Illiterate,try reading books instead of billboards and text messages only! Ediot!! baby mo | 4/25/2012 2:45:48 PM |
@ sly who let the dog out wu wu wu wu wu lolzzz you are barking like a mad dog that you are. And who you calling an illiterate? anyways that the insult thati get when i degrade myself talking to you wey no even reach me in terms of education, i really don't blame you make i no waste my time insult you cos if na bad mouth my own worst pass your own you just dey bark like one mad dog for my area hahaahha loosed dog make them tie you ooooo wonder why you would call someone anorexic as if you be her body.
Attraction | 4/25/2012 3:45:04 AMna holy ghost attraction will attract her to her real man.....period!!!! Hope no question Reply this thread
Attraction | 4/25/2012 3:48:08 AMna holy ghost attraction will attract her to her real man.....period!!!! Hope no question Reply this thread
chioma - NY | 4/25/2012 4:20:21 AM |
Oluchi is married with 2 beautiful kid, so she don't need any more attraction.
chika | 4/25/2012 3:48:12 AMi don't like the skirt u look like u do wrestling Reply this thread
Innovation | 4/25/2012 3:48:18 AMIs just that in life evry body has his or her freedom to do things the way he or she want, so dear do ur thing the way u want it cheers Reply this thread
baby mo | 4/25/2012 3:56:04 AMplease b4 people will start raining insult on oluchi its the picture, it made her arm too thin.oluchi is a very beautiful woman and she can still add weight she better pass those elephants and shapeless amoebas wey no dey take eyes see fine tall, slim sweet girls and you calling her tooth pick abeg show your face and body obviously the person posted this pic so that people will make mockery of oluchi and call her names and besides if you wanna see a better beautiful,sexy, radiant, charming, tall oluchi go on youtube and check her SI shoot she is hottttttttttttttttttttt so haters back off besides she don drop two and still dey kakaraka so all this fat, ugly, elephants shut your kpomo mouth up and stop beefing oluchi, waiting for idots that will shout anorexia nkitikpa rachakwa unu anya anorexia ko anonkita akrikpa racha unu ike. Reply this thread
Ghost 2 | 4/26/2012 2:06:59 AM |
The shoot you're talking about could be a photo shoot just like it's done in the modeling world.This lady is obviously anorexic, it's my field so i know for sure. Believe what you want but please don't force your beliefs on others and make unnecessary enymities.Get some education. Your approach to this is very wrong.For instance, you attacked sly first with abusive words.Not everybody will fold their arms and allow you trample over them.
Nekky | 4/25/2012 4:20:00 AMBaby mo or wht watever u gave urself, so this babe fine for ur eyes uhm?even if u know her or u ar related in one way or the other to her.Please always be truthful, i dn't even understand the arm, skin ,her face, everything.She have two kids meaning what?.I already have four and do not look .............dam.Please simce you ar close to her, tell her to spend more time and eat right for her skin and body.And remeber she is a model. thnk u. Reply this thread
baby mo | 4/25/2012 5:06:40 AM@ nekky no vex ooo biko oluchi na very very very beautiful woman i say it again black beauty and for your information am not in anyway related to her i never even see am b4 na picture make am look like that if you want see this beautiful lady go youtube check her si shoot she is f*****g hotttttttttttt yes baby mo said it she better pass those elephants shapeless amoeba, oh! yeah you no need to tell me i know say she be model pls leave me to my opinion if she no fine for you, she fine for plenty people e.g me oluchi asama nwanyi no mind haters she dey make her money, to fat no problem if she want chop fat e dey her hand she is not starving she get money her husband too get money so food no be problem haters fat ugly shapeless elephants leave oluchi alone beauty is in the eyes of the beholder. Reply this thread
nenny4real | 4/27/2012 2:36:16 AM |
pls give me de examples od fat and shapeless amoeba u are calling..are they actress????????as 4 oluchi she beautiful she is the one that loves to keep her stature that way...so commentors stop insulting her...after na millionaire she be...even de hubby both na billionaires...LOL...
RUTHIE | 4/25/2012 5:15:34 AMCAN YOU IMAGINE SHE IS ALSO SMILING I THOT SHE COULD BE SAD FEELING SAD FOR HERSELF AND HER BODY I DONT THINK SHE HAS KNICKERS FOR MATURE PEOPLE WHICH FIT HER.......CZ HER WAISTLINE ......I THINK SHE WEARS FOR BABIES Reply this thread
SEXY | 4/25/2012 6:17:11 AM |
SOME OF U ARE COPLAINING AND YET U HAVE TYRES AND HUMPS ALL AROUND UR WAIST.....EVEN WHEN U UNDRESS UR HUSBAND CANNOT EASILY IDENTIFY BTN THE WAISTLINE AND THE BELLY FUNNY HUMPS ALLOVER THE BODY SO PLIZ SPARE THE PORTABLE LADY AND BESIDES U AFRICANS ARE THE ONES WHO WANT FAT BULGY LADIES WHOM U CANNOT EVEN CARRY AND RAISE HER HIGH IN THE SKY FOR US THE PORTABLES WE AIM AT WHITES SO PLIZ s****d AFRICANS SPARE THAT LADY Nneoma | 4/25/2012 8:38:23 AM |
Hey!..who d hel are u to call Africans steupid??..did u forgot ur brain & manner at home b4 visiting NFC?..am sure u did, if not u will realize dat u are far more steupid 4 reading and commenting on an African site. Rhubishhh, mtchewwww!!!. Abegi, fhuk off.
caroline | 4/25/2012 6:21:12 AMThis lady definitely need to eat some pie...Flipping eck that skirt looks like my granny's curtains:-) Reply this thread
lizzy | 4/25/2012 6:27:24 AMOluchi is a model, nd as a super model u don't need to b fat, pls leave her either thin or ugly, she's earn her cool cash, nd if her manager , advt company or even her husband is not complaining, I see no reason y some jobless, helpless people who feed on aproko shuld complain Reply this thread
winnie | 4/25/2012 6:43:33 AMYes, slim or fitted is ok bt nt lik dis na. She nd pikin when dey sick frm kiachoko no different. Abeg go add small flesh. U luk sick nd malnutrish. Reply this thread
baby mo | 4/25/2012 7:25:43 AMthe one wey dey pain pass be say all this people wey dey shout make she go eat no get money reach oluchi some of them na poverty stricken i***ts na them they say she need food, all this fat cows, akpa garri, akpa akpu, udumoyoyo go criticize go eat food yet 99% of them go do anything to loose weight hahhahahha, jealousy and its true they say real me n do fleshy women i dey laugh what happens after child birth them go begin dey look outside for sweet slim girls, because their wife don commot for shape belle don fold so i no blame jealousy women well everybody cannot be thick so as everybody cannot be lekpa so leave oluchi alone she get money pass those i***ts shouting she should go and eat i dey laugh biko nu leave her alone oluchi no tell you say she dey hungry people who think being fat is healthy i pity you SMH. Reply this thread
Charonmandy | 4/25/2012 10:13:59 AMpls, where did she keep her flesh? Reply this thread
BNF | 4/25/2012 4:14:31 PMUna sure say dis oluchi no get HIV, jus asking o, I love it wen I see slim n beautiful ladies but I am sorry to say, this one no follow. @ baby moo, wot ever u saw on youtube is nt the real oluchi, those are fotoshoped pix which for sure shld look hot This is the real oluchi in an event witout been fotoshoped. @ least u take styl talk true say her hands are skinny in dis foto. Reply this thread
Debra | 4/26/2012 1:38:45 PMSly u ar right,anorexia is knocking on dis girls door.she luks like onwu Reply this thread
bebe | 4/27/2012 2:40:48 AMshe got a little bit of omotolas face...true or false??????????? Reply this thread
kma | 8/12/2012 4:48:55 AMPretty face, decent look but would have done better with something more fitting for her body type without being indecent Reply this thread
|
|